Let Somebody Love You, is a brand new music with lyrics released on 1 January 2022 by a Talented Nigeria musical artist, Adewale Fastest featuring SBTHAPRODUCER. And this amazing audio mp3 is available for download.
The sharp sweet new song “Let Somebody Love You,” comes from his much-anticipated EP titled “Genesys Of ATF.”
Finally, the great new melody is an awesome song that will undoubtedly deserve a spot on your playlist if you enjoy good music.
Listen up below!.
DOWNLOAD
LYRICS
SB studio boss
Let somebody love you
Life no easy na set up
Girl I can tell you are fed up
Too many boys don mess up
Na the reason why you be dey vex gan
Don’t you give up on love
Girl am dying for yor
Talk to me
Run to me
Whatever I say you can count on me
Let somebody love you oh no
Baby let me love you oh no no
Yeah
Let somebody love you oh no
Yeah
Baby let me love you oh no no
Gimme the time wey you want
Make i hook up
As you see me so i be your bustop
Just stop
Oya wetin won sup
Which formula make i use solve
You get thousand dm on daily o
Wetin be the p omo let me know o
Shey you see the love me dey show
Make i rule you world your body dey glow o
I know you like me
There’s so much love inside me
This love so real can’t deny it
Just imagine
So unlike me
Girl I wanna be your baby
Everything can be amazing
Kilon shele what you saying
Girl I wanna be your baby
Everything can be amazing
Kilon shele what you saying
Let somebody love you oh no
Baby let me love you oh no no
Yeah
Let somebody love you oh no
Yeah
Baby let me love you oh no no
Let somebody love you oh no
Baby let me love you oh no no
Yeah
Let somebody love you oh no
Yeah
Baby let me love you oh no no
Gimme the time wey you want
Make i hook up
As you see me so i be your bustop
Just stop
Oya wetin won sup
Which formula make i use solve
You get thousand dm on daily o
Wetin be the p omo let me know o
Shey you see the love me dey show
Make i rule you world your body dey glow o