Talented Nigerian fast emerging singer and rapper, Xbusta join afforts with Peruzzi to create this amazing song titled “Somebody Crush”.
This wonderful and hypnotizing record was officially released on 30 March, 2019.
if you like good music, you’ll undoubtedly add this jaw-dropping impressive captivating song to your playlist.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
[Intro]
It’s Runway
Xbusta
Pre bang bang
There is a man for every woman
It’s Blaise on the beat baby
[Chorus: Peruzzi]
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
Like you belong to somebody
Eh eh eh
Just Like you belong to somebody
[Verse 1: Xbusta]
Somebody first
I be somеbody best
I be somebody hеart wey dey do kpikpikpi for somebody chest
I be somebody ex
I be somebody next
Baby no go let somebody vex
[Bridge]
O feshe lu
Ayakata
I like your body o
O feshe woh
Ayakata
[Chorus: Peruzzi]
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
Like you belong to somebody
Eh eh eh
Just Like you belong to somebody
[Verse 2: Xbusta]
Oya kill a mad man, you go know say em get person
Abi you no dey fear person
Mind the way you dey near person
Show people love as boss wey you be
Mr. Ekeson
No man is a Island, e mean say people get me
If you reject me, people go accept me
No judge time with somebody watch
You no dey feel me but I be somebody crush
[Bridge]
O feshe lu
Ayakata
I like your body o
O feshe woh
Ayakata
[Chorus: Peruzzi]
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
Like you belong to somebody
Eh eh eh
Just Like you belong to somebody