The song “Nobody Fine Pass You” Is a first official hit single delivered by T-Classic, a highly talented and skilled Nigerian singer and songwriter.
This mind-blowing record was produced by IAMBEATZ, released on 18 January 2019 under the Mix Naija Entertainment.
Also, this is definitely a great smash single you don’t want to miss.
So if you’re listening to music, you’re almost certainly in possession of the latest quirky hits.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Seri makaburi
Classical boy
You are feeling fly
Cause I no get kpa
You dey follow sugar daddies
No dey do jati jati ye eeh
I wonder why ehhh
Baby do me like this o
You kan do me like that oh oh e
Be loyal be humble
No money na trouble o
Oh baby no fumble
I love you she no do
Na money dey open hmm
I’m feeling your hustle o
With everything you do eh
At the end of the day
You know I love you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Oh baby no dey cacu
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
I no want no trouble
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
I no like trouble
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Baby me I know sey nobody perfect o
See every other day you dey play me like cassete o
Sey make I no lie
Sey make I no lie you dey do me strong thing o
Gat me high like Pami o
Shawty you too sweet girl I go need agbojedi o
Call me when you’re ready o
Shogbomi gbomi ah
You too fine but you get bad character
Any man wey enter must to get debit wahala
Be loyal be humble
No money na trouble o
Oh baby no fumble
I love you she no do
Na money dey open hmm
I’m feeling your hustle o
With everything you do eh
At the end of the day
You know I love you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Oh baby no dey cacu
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
I no want no trouble
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
I no like trouble
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Be loyal be humble
No money na trouble o
Oh baby no fumble
I love you she no do
Na money dey open hmm
I’m feeling your hustle o
With everything you do eh
At the end of the day
At the end of the day
You know I love you