Solidstar, the talented Nigerian recording artist, graced his fans with the catchy tune “Shokor” in 2016. This song, carefully composed and performed by Solidstar himself, highlights his dedication to delivering quality music to his audience.
“Shokor” can be found as the fourth track in Solidstar’s impressive studio collection, “W.E.E.D.” The album, published under Achievas Entertainment Records, presents a fusion of Afrobeat and RnB elements, showcasing Solidstar’s versatility as an artist.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Shaba, solidstar
O she be the judge, i be the case We can’t do without each other We stick together She be the hammer, i be the nail oo we can’t do without each other We stick together My girl too fresh shokor She fit to make a pastor to turn upThat girl too bad shokor
She fit to make a prophet to mess up, eh I no dey see no other girl o wetin i want, eh O baby carry everything o wetin i want Hmm, so many girls dem sexier but na you wey sexy pass, eh My baby carry everything wetin i dey find O she be the judge, i be the case Eh, we can’t do with each otherWe stick together (yeah)
She be the hammer, i be the nail oo We can’t do without each other We stick together My girl too fresh shokor She fit to make a cripple to standup That girl too bad shokor She fit to your boyfriend to mess upBaby ikwara muwe ikwara muweee
I love to love you baby I no go tire pretty lady Ikwara muwe ikwara muweee My baby carry everything wetin i dey find Oooh Eh eh eh Uh uh uh We can’t do without each otherWe stick together
(Yeah) She be the hammer, i be the nail oo We can’t do without each other We stick together, eh I no dey see no other girl o wetin i want, eh O baby carry everything wetin i want hmm, so many girls dem sexier but na you wey sexy pass, eh My carry everything o wetin i dey find OoohEh eh eh
Uh uh uh Eh