Solidstar’s “Omotena” is a standout track from the “Grace & Glory” album, showcasing the artist’s musical prowess. Released in 2013, this song has continued to captivate and entertain fans over the years. The album, consisting of twelve-two tracks, is a testament to Solidstar’s dedication to creating music that resonates with a wide audience.
The song’s catchy beats, meaningful lyrics, and Solidstar’s soulful vocals contribute to its timeless appeal. “Omotena” has become a fan favorite, creating a lasting impact that has stood the test of time.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
I just want the best for you girl omotena J sleeky sleeky sleek sleeky my omotena Solidstar my ometena ohsss
Make I tell you how e dey happen
As I dey here so my na my mind dey trouble girl I don’t want to love you no go want to hurt youMake I no go do wetin go wrong you girlrise hey Babe I am a freestyle lover can I be your freestyle girl
I’m not the one for you If you follow me your friends dem kpai for you Girl I’m not the one you be wanting the one you be hunting Make you just go nor be long tin hey Cos I dey waka day and night Na who go cool you down wen your temperature go Babe you too good for meman way go dey your body We go give you all the company you need babe I just want the best for you girl Omotena oh oh I fit give you all the time you deserve deserve Hey cos I be waka waka (Waka waka)
I no think say I be right person for you babe Darling you need a Na who go dey there for you wen you halla wen you wen you halla heyee
My name na Solidstar
No be say I too much or no be say I fine I no want make e be like say I no dey get your time Cos babe you too good for my type I no dey lie I no dey lie hey Everyday will be a working day When you need me around I will be far away Babe girl I no settle I be Osale hey For my job nor holiday heyCos you beautiful you wonderful you capable
And you need a man that is cool and lovable You don’t need a man like me You don’t need a man like meBabe you too good for me
I no think say I be right person for you babe Darling you need a man way go dey your body We go give you all the company you need babeI just want the best for you girl
Omotena oh oh I fit give you all the time you deserve deserve Hey cos I be waka waka (Waka waka) Na who go dey there for you wen you halla wen you wen you halla heyeeGirl you’re so specialsoft and tender tender Sweet figure 8 aje butter Omotena I no fit be your lover lover I’m so sorry girl I don’t wanna be your man Got no time for loving time to call you honey sweetie oh no Cos we no fit blend oh akamu and ewedu no go gel oh
You’re so sweet so Lion and dog no be friend
Babe you too good for me
I no think say I be right person for you babe Darling you need a man way go dey your body We go give you all the company you need babe I just want the best for you girl Omotena oh oh I fit give you all the time you deserve deserve Hey cos I be waka waka (Waka waka)Na who go dey there for you wen you halla wen you wen you halla heyee
Babe you too good for me
I no think say I be right person for you babe Darling you need a man way go dey your body We go give you all the company you need babe I just want the best for you girl Omotena oh ohI fit give you all the time you deserve deserve
Hey cos I be waka waka (Waka waka) Na who go dey there for you wen you halla wen you wen you halla heyee