Download another clean mp3 audio song lyrics by Rexxie ft. Victony and this amazing new music is titled “Like Dat”.
On the new single, Rexxie employs the vocal assistance of Nigerian singer, Victony who did justice to the song. Victony with his regular sultry vocal and an impressive beat production work from Rexxie gave the song a sound and lyric for the festive season.
The Rexxie-produced song is part of Rexxie’s collaborative project with Victony, ‘Nataraja ‘ which consists of 2 impressive songs.
Finally, the new entry might be the last appearance of Rexxie this year. The project serves as a follow-up to his previously released project, ‘A True Champion (ATC) Album‘ which consists of 17 tracks.
Listen up below!.
DOWNLOAD
LYRICS
Girl I Dey watch as you Dey wrap up the Kpoli
Cos I know you know you mean am for me
(Like that oh)
Evil face as you Dey lick up my Loli
Bully with the way you put am on me
(Like that oh )
Dnd
no let anybody call me
If at all e any body call me
(E go divert oh)
You doing stuff that you cannot tell your mummy
Beggi mami make you put am on me
Like that oh
Attack oh
make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head
girl me I like that oh
Like that oh
Attack oh
make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head
girl me I like that oh
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say,
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say,
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say,
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say
(Yunno?)
Know say? You bad like that
She dirty riding
One time her best friend ah join the party
She ah mannerless when she back it on me
She ah careless when she clap it on me
And Na so she Dey gimme na
One puff of that smoke she Dey deliver
Bad energy she ah delete am
She gimme that thing when I Dey need am
oh no
Like that oh
Attack oh
make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head
girl me I like that oh
Like that oh
Attack oh
make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head
girl me I like that oh
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say,
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say,
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say,
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say
(Yunno?)
Know say? You bad like that