Download another hot clean mp3 audio song lyrics by Phyno and this amazing music is titled “All The Smoke”.
The brand new amazing song is pulled from his 4th studio Album tagged, “Something To Live For” which consists of 16 Solid tracks with features from Olamide, Peruzzi, The Cavemen, Flavour, Jay Teazer etc.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Takes a lot L to get a w
And conquer anything wey go dey trouble u
Living everyday Just bcos we no Dey shout for dem face dem talk say we no Dey audible
See everyday I pray to God for wisdom
I no fit forget where me I come from
Ifem buzi bukwa ebube ndi nso
So If they cut ma riz I go still lift am
See this thing . This thing wey wey Dey worry me am on ma lane no dey worry me coz I want to live life normally no ladies temptation conquer me See this thing… this thing wey dey bordеr me
Kpocha zacha put am under me
And kpuchiе the boy when they come for me
Ahh… ehh..
Sometimes I want all the smoke
Sometimes I want all the love
Sometimes I wan Dey alone
And sometimes I jst want hope
Sometimes I want all the smoke
Sometimes I want all the love
Sometimes I wan Dey alone
And sometimes I jst want hope
But I jst want peace of mind
No harm no harm no settle make e dey go
Hard no talk again make e no hard all this thing dey make me dey go high
Am allergic to bullshit