“Temptations” Is another brand new hot an intriguing Nigerian R&B song by a talented singer and songwriter, Omah Lay.
And this intriguing sound titled “Temptations” serves as Track 6 on Omah Lay’s first album project “Boy Alone” which is released on 15 July 2022 through KeyQaad.
We would like you to add this undeniable hit song to your playlist, you won’t regret it yuh.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
How do you love like that?
Your eyes no dey dry water Today, I dey on this one Tomorrow, that one If it wasn’t for you Wetin a boy for do?In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong You see all of these temptations, temptations Wey dey inside my life, you still hold me strong Oh-oh, ohMy Rizla
When I dey down, I roll one To go back up Oh-oh, oh My day one From way back, you dey there You no give upWhen I don backslide in my passions, and in my prayersfamily
When I no get occupation Only you see my potentials I don’t even keep up with my Barely even post my picture on Insta’
Cannot deny that I got issues, sadly But you dey for me today You dey tomorrowMunagi, e go be forever
All the things you wish for me, I wish for you Me and you together, foreverIn all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong You see all of these temptations, temptations Wey dey inside my life, you still hold me strong Oh-oh, ohMy rizla
When I dey down, I roll one To go back up Oh-oh, ohMy day one
From way back, you dey there You no give up