Olamide’s “First of All” is a captivating comeback hit from the Nigerian sensation. With its infectious beats and catchy lyrics, this track is sure to delight fans old and new alike. Olamide once again proves why he is one of Nigeria’s most beloved musicians, leaving listeners eagerly anticipating what he has in store next.
More also this jam taken from his second studio album titled ”YBNL” Released 2012. Which he features some A-list artist i.e Kayswitch, Tiwa Savage, Dammy Krane, Davido, Kida Kudz, Reminisce, Base 1, Buckwyla, and Minus 2.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Charle, you fit say I make a fool o
I no send, I no send Charle you fit say I make a fool o I no send, I no send First of allDuction, ah ductionintroduction Okay, ah edonu
First of all First of all
Introduction Na me wey sing Eni Duro and Omo to Shan In other news I’m in love with My booAnd I no dey place another one aboveman Wey dey intimidate Superman and Batman When other boys dem they wear one shirt
Gbagbe oshi, shey mo jo omo Ghana? Oni mo dabi eni ti o ti fa gbana Shey mo jo KK Fosu? Mofo, gbagbe, abi o nsu? Na we dey control the whole arena Either we dey for Nigeria or Ghana In other news, I’m a bad Different shoes
Not me! Kilo fe f’oshe? (Do I look like Awilo Longomba? Are you a learner?)First of all
Go down low, Go down low First of all Go down low, Go down low Ma s’iwa wu Go down low, go down lowGbagbe oshi
Go down low, go down lowIn short o le pe mi ni M.I
Oga gan fun e afi bi ti Waje Ex boyfriend e, left eye So fun ko ye ranju momi biti Ogbanje They don’t know from the place we dey come We dey kill every show like sey we dey with a gun You don’t know the thing I go show you the thing But before I show you (Go down low)I say you loving the thing
Wanna touching the thing Make all them other girls (Go down low) Won fe ta catapult Shey emi wa jo omo ase with a filter I be like Fally Pupa for your eyes (Are you a learner?)First of all
Go down low, Go down low
First of all Go down low, Go down low Ma s’iwa wu Go down low, go down low Gbagbe oshi Go down low, go down lowOkay
They say I razz, coz I come from the street But one man poison na another man meatCharle, let me catch my breatheChoo, you want to kuku buy And I no dey sey make you no dey like them but (Go down low) Before we go buy them It’s okay, you wan dey carry your shoulder I go dey by your side, call me your soldier Oo gbo Yoruba, Oo tun gbo Hausa
Give bad man a break talk about the fresh I see for your eyes you want the Gucci bag All the Jimmy Oo gbo mama sey, oo tun gbo mama kusa
I’m tired man This story don dey long Make we fry am mhen I’m tired mhen Oh my Gois! Am I mad?!First of all
Go down low, Go down low First of allGo down low, Go down low
Ma s’iwa wu Go down low, go down low Gbagbe oshi Go down low, go down lowPhils, the Mr Producer
Bring the beat back for God’s sake Thank you sir! Oya stop! I don tire mhen I dey play, I dey play, I dey play Bring am back, I wan enjoy amHello baby
It’s Ola baby! Olamide is here noni Hehehe My God YBNL