lamide’s “1999” stands out as a timeless piece from the Street OT album. Its fusion of nostalgic vibes and contemporary sounds makes it a must-listen for fans of Nigerian hip-hop and music enthusiasts alike. Take a trip down memory lane with Olamide’s “1999” and relive the magic of Street OT.
Street OT, a 22-track musical extravaganza, showcases Olamide’s versatility and lyrical prowess. Released under the YBNL Nation label, the album quickly became a fan favorite, blending various genres and serving as a testament to Olamide’s evolving artistry.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
I start 2 dey think like man But if dey no kill p-man Let me take u back time Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T’arm robber fepa daddy mi o I start 2 dey think like manBut if dey no kill p-man
Omo na 1999 T’arm robber f’epa daddy mi o Ma lowo ma kole Ma kole ma rale Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere I hustle my music mo sa d’alapere The hustle dey pay nw e k’aje ku kaleMy papa dey hustle my papa dey try
My papa na driver my papa dey grindyoung Oh my God
My papa dey send all him pikin go skul My papa no mind ko mu garri ko sun My papa dey help as in money no reach Sum pple 4 street dem go say he too rich I no knw wetin my papa wnt me be Until d day dat I almost lost d G Dem break door Dem carry gun Me need my siblings were very Dem shoot my dad
But he survive Thank lord o Let me take u back time Wetin really ginger d grindOmo na 1999
T’arm robber fepa daddy mi o I start 2 dey think like man But if dey no kill p-manOmo na 1999l’aluyo B’oti ilekun waju mo ma gbeyin yo B’oti ilekun teyin mo ma lo sense Mi o ni relent mo ma fo fence ah Se b’eyan lo bi Eleganza Money must be made yes sir
T’arm robber f’epa daddy mi o O di dandan mo ma Blood in my eyes no vex ah (no vex ah)
B’oleku wo gboro mo ma dogo Mo ma yo kele mo ma t’irogo Cause I dey para am goin local Won ni moti fa gbana moti fa chokoI no surrender if dem no retreat
Na money dey push me dey commit sin Mo ti d’ehana mo di Gabazin Most wanted e ma ri ni magazine yeah… Let me take u back time Wetin really ginger d grindOmo na 1999
T’arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man But if dey no kill p-man Omo na 1999 T’arm robber f’epa daddy mi o I see people dey sympathise I was traumatised Na den I realise It’s time to organise myself…