Highly Talented and renowned Nigerian singer and hit-maker, T-Classic serves another brand new astonishing afrobeat single dubbed “Body” featuring S1mba.
This mind-blowing and grossing afrobeat single dubbed “Body” appeared as Track 6 on T-Classic’s third extended play project “VOICENOTE” Which is released on 29 July 2022 under the MixNaija Entertainment.
Check out the Melody of this tune and enjoy it with the volume of your speaker on the 100 level.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Oh why? oh why?
No, no
Oh why? oh why?
(Yalababa-yala)
Yeah
Dem dey wonder how I dey take dey live my life
I’m sorry, me no fit do without my chargie
She dey whine like she no get backbone, her hips don’t lie
And, me no fit get enough of you
E get something wey you do me
As you can see
I no go let you go, I swear
I no go let you go, walahi
Olo
E get problem wey you carry
Omo, e heavy
I no go let am pass me by
I no go let am pass me by, by oh
So, me say
Put your body on me, on me
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put your body pon me, pon me
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put jara, put jara
Yeah, I say
Put your body on me Lil Miss
Put jara on top on this
If I shoot shot, girl, I bet, I won’t miss
Tell what you need, girl
I grantin’ your wish here
Bad girl fire
She ride no tire
Girl, in your feelings ’cause I’m the one you desire
Put your body on top, on top
We rock the city on lock, on lock (skrrr, skrrr)
Put your body on me, on me
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put your body pon me, pon me
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put jara, put jara
E get something wey you do me
As you can see
I no go let you go, I swear
I no go let you go, walahi
Olo
E get problem wey you carry
Omo, e heavy
I no go let am pass me by
I no go let am pass me by, by oh
Put your body on me, on me
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put your body pon me, pon me
Put jara on top, on top
Put jara on top, on top
Put jara, put jara
(Already)