Nigerian hitmaker Solidstar gifted music enthusiasts with a true masterpiece – the soulful soundtrack titled “Confused.” This captivating melody was released under the Achievas Entertainment Records label, showcasing Solidstar’s musical prowess and dedication to his audience.
“Confused” stands as the sixth track in Solidstar’s impressive body of work known as “One In A Million.” This album, released in 2017, boasts a total of fourteen tracks, each delivering a blend of solid beats and dope tunes. The collection is a testament to Solidstar’s commitment to producing quality music that resonates with his fans.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Ohhhh yeah ohhh ah yeah yeah
Story of a long time paddy, paddy Na my best friendI jam am for my room with my girlfriend
And she dey pretend wey dey don hammer Dey don show their skills well well If dey tell me say na you wey go do like this I go say lai lai eh i know no say na you Be the devil wey dey putSand sand for my eyes eh
Tell me wetin I do you Wey dey make you dey scatterMy fam like thesе and na you be the one wеy
I call my bestfriend eh no no no If na you wetin you go do o, no no Me I dey confused I no know wetin to do ohhh, no no Tell me if na you wetin you go doMe I no know wetin to dotrue story Of two strong paddy paddy No be small tory eh
Cause I dey confused Ahahahahaha me I dey confused I no know wetin to do This na anotherCause this life wey we deyfire eh I don see I don tire for this life
If you do good for your paddy Na evil e go pay you eh Imagine say your friend wey you love Con dey hook you for neck Tell me how you go feel eh This na why johnny kill him paddy Because of hin baby hin paddy deyCause this paddy paddy matter
Wan dey make me to dey cry I dey cry soote water nearly Finish for my eyes Cause na you be my trusted friends oo If na you wetin you go do o, no no Me I dey confused I no know wetin to do ohhh, no noTell me if na you wetin you go do
Me I no know wetin to do Cause I dey confused Ahahahahaha me I dey confused I no know wetin to do ahahahahaah See my best friend na my baby booThem dey play me for a fool for my backfamily my own paddy If dem tell me say na you Wey go do me like these i go say lai lai eh I no know say na you
Dem dey call me mugu ehh Dem be dey tell me but I no believe Cause na you be my friend Wey I take as myBe the thief wey come rub for my house
Last night eh tell me wetin I do you Wey dey make you put finger for my eye eh Jonny ehhhh if na you Wetin you go do o, no no me I dey confused I no know wetin to do ohhh, no no Tell me if na you wetin you go doMe I no know wetin to do
Cause I dey confused Ahahahahaha me I dey confused I no know wetin to do Me I no know wetin I go do ehAhh me I dey confused i kno no wetin to do
Dey stab me for back eh johnny eh See as you dey stab me for back eh For my babyBefore you be my one in a million million
Ehhehehe Na you be the be the last in a million You the last in a million girl Solid star say so