Highly Talented Fast-rising Nigerian artiste and record producer, JT teams up with T-Classic on this wonderful afrobeat single tagged “Man Down“.
This marvelous tune “Man Down” Appeared as Track-Eleven on JT’s first studio album project “Love & Afrobeat Deluxe” Which is released on 6 May 2022 under the JT Records Inc.
Check out the Melody of this tune and enjoy it with the volume of your speaker on the 100 level.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Yeah yeah
Yeah yeah
Oh yeah
Yeah yeah
Oh no
Oh no no no no
Oh no no
Yeah yeah
So many girls on the line
So many girls wey dey find me
Oh baby na you me i want
Oh baby na you me i need o
If you no gree i fit to kpai
If you no gree i fit to cry
If you no gree i fit to runaway yeah
Runaway yeah
No let a man down, no let
No let a man down rara
No let a man down, no let
No let a man down
Baby o
No let a man down, no let
No let a man down rara
No let a man down, no let
No let a man down
Baby o
No let a man
Baby o
No no no no
No let a man down
Baby o
Baby o
Yeah
So many girls dem dey like me
So many girls dem wan be my friends
Me i no like make dem free me
Cuz i want make you be my girl
No come dey form for me o
No come dey do me strong o
My bp dey rise e dey high o
So many girls that i left for you
Girl you will never let a strong man down
Hold me tight as the song go down
Me i like make you come around
Bless your soul that′s the only sound
Girl you will never let a strong man down
Hold me tight as the song go down
Me i like when you come around
Bless your soul that’s the only sound
Yeah yeah
No let a man down, no let
No let a man down rara
No let a man down, no let
No let a man down
Baby o
No let a man down, no let
No let a man down rara
No let a man down, no let
No let a man down
Baby o
No let a man
Baby o
No no no no
No let a man down
Baby o
Baby o
Yeah
Baby o