Download another clean mp3 audio song lyrics by Eedris Abdulkareem and this amazing new music is titled “Nigeria Jaga Jaga”.
What time better than now to reminisce on the very controversial song “Jaga Jaga“ from Eedris Abdulkareem that put him at logger heads with then Nigerian president, Olusegun Obasanjo and eventually banned off radio waves by reason of it’s supposedly non-gratifying lyrics because they were subject on our nation’s goings-on.
As we enter the season of elections, we’re at that point where we just must be reminded about some of the things he sang about.
Listen up below!.
DOWNLOAD
LYRICS
(Chorus)
Nigeria jaga jaga
Ev everything scatter scatter,
poor man dey suffer, suffer
(gbosa, gbosa) gun shoot
inna the air (x2).
Verse 1
Armrobber came your house
Eno take money Eno
Rape your wife
went straight to your house
side and shot you down
Which arm robber now want money
Na which arm robber no want jolly
na political arm robber be that
na wetin dey kill Nigeria. O
(Chorus x2)
If you see kiamo bia bia dem
Lock am for
jail for Abuja Akinsley Agbe
Himself dey for there Ade
Gbedo na him, They feed all of
them (ye pa) inside
Prison prison everything
scatter, scatter poor man
Dey surfer, surfer (gbosa, gbosa)
gun shoot
inna the air (x2)
(Chorus x3)
African love your music
Africa is my motherland
We dey grow, we dey grow,
we dey grow hey.
there is peace and war… we dey grow
oooooooo there is peace and war
Verse 3
This one na coja now
won ti ko owo wa ja.
For Eko Aja NEPA
Not irregular 419 for Nigeria
(Agege to Ikeja)
Na hundred Naira fuel scarcity
Na popular actor
Film for Nigeria were Charls Taylor
Ede live big life na hestay for calabar
Na Liberiar mman be that for
Nigeria everything jaga jaga
Jaga jaga poor man dey
surfer, surfer (gbosa gbosa)
gun shoot
inna the air wach ya say
(Chorus x2)