“Freedom” Is another naija trending Hiphop/Rap single released on 3 August 2021 by a talented and hard-working fast-rising nigeria rapper, El Corizo featuring Dr Barz.
Also, this wonderful afro-hip-hop “Freedom” Serves as track 7 on Corizo’s trending Hiphop/Rap extended play which is titled “Dead Roses EP“.
Check out the Melody of this tune and enjoy it with the volume of your speaker on the 100 level.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Turn the lights off turn the music on I′m in my zone
They don’t know nothing(el fucking corizo)
Growin up wasn′t easy
My life was legendary
Daddy wasn’t there for us, mama was also the father
Had to sail the ship on my own mummy was the the pirate
Government school all through no money for the money private
Talent was all i had, please give a round of applaud
I wasnt jesus christ but onl me carry my cross
Deep down i was dying like pesin wey get cancer
Every night went on my knees be like God no kon dey answer.
Shit wasn’t funny when poverty turn me joker
My girlfriend no fit keep up, her boyfriend don dey suffer
I no go lie you bruh my life was in hell
But i always had this mindset that only time will tell!!
Now i pull up in the best cribs fucking up the best chicks
Eating cereal watching Netflix
You bitches dey catch trips
I know what i cane through and i thank God for life
Yahoo no be occupation but man gat to survive
Most times i hide my tears
Tell no secret to my friends
But if you look inside my head bruh
Deep inside I′m dead
I let bygones be bygones until the day i buy gun
Na who burn the bagga dirty stinky wan dey check am
The hustle is for mama no other pesin worth am
(Commot body for wire oo wire)
Nobody dey until the money came
I say until the money came nobody been really dey
No be by sleepless night o you get update? Abeg give me update
Make i dey sleep for night
Omo i carry loud oo, i dey with risla
What about your crusher? E dey for bag
So we go buy the lighter for desmond area
From there we enter jungle do morning class
We just having fun me no come impress
Who dey plan to beef me make he come prepared
Believe in your journey after the dark it′s sunny
You wan quit as you fail? Nah we keep it running
And if you fail again no give up still fail again
If hawk carry fowl pikin e go still lay agin
You enraise my past
God you change my story
Replace my sorrow with testimony.
Keep me company when I’m lonely
So tell me why i no go give you glory.
Una no dey out Dr barz part???🤦♂️