The song titled “Bebe” Is an amazing collaboration between CeeBoi and T-Classic, two talented fast-rising Nigerian singers and songwriters.
This awesome record was produced by Krizbeatz, released on 28 August 2020 under the Streets Legend imprint.
Check out the Melody of this tune and enjoy it with the volume of your speaker on the 100 level.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Intro
Krizbeatz
yo oooh ahahah
Classical boy
Talk and do
Fine boy wey no Dey cheat cheat cheat
Se you know so many bullet I go take for you
when the road is rough ,girl no worry I go drive by you
Give in two seconds if you call me I go run to you
Don’t know if you chose me ,but as I Dey omo na you i choose
Beat me lock me Abegi no come near my baby (Bebe x3
Judge me curse me Abegi no question my baby (bebe x3
You can’t put the blame on me ,but no Dey blame my baby (bebe x3
And if you want see trouble ,just go touch my baby (bebe x3
Watching far away
baby close to me
We suppose born pikin
Them Dey hate on we
Part one
Them no see part one
Even dou we be twins my baby
Na you I go still choose
Don’t mess with my baby my baby ehnnn
Iyala ya baba anybody
Don’t mess with my baby my baby ehnnn
Seriko de oo Na me oo
Beat me lock me Abegi no come near my baby (Bebe x3
Judge me curse me Abegi no question my baby (bebe x3
You can’t put the blame on me ,but no Dey blame my baby (bebe x3
And if you want see trouble ,just go touch my baby (bebe x3
All my friends they tell me say
Say na lie ,say na you Jazz you use
And for my skin
Only your picture na emm go be my tattoo
me lock me Abegi no come near my baby (Bebe x3
Judge me curse me Abegi no question my baby (bebe x3
You can’t put the blame on me ,but no Dey blame my baby (bebe x3
And if you want see trouble ,just go touch my baby (bebe x3