“Money” Is another mind-blowing afrobeat single created by two talented sensational singers, Oxlade & Efya endorsed by Basketmouth.
And this melodious record is taken from his movie soundtrack extended play project which is titled “Horoscopes”, released officially on 10 February 2022 through Barons World Entertainment.
We would like you to add this undeniable hit song to your playlist, you won’t regret it yuh.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Basketmouth
If I, If I do
If I, If I do
If I, If I do
If I
If I do mistake get money
People go sabi who I be
If I do mistake get money
People go sabi who I be
For this zanga
Na money be the root of all evil
But una see money dey send person go school
Money be the most of all badness
But una see money wey turn OBO to baddest
Na money dey comot person for single
And when I get money
I go fit drop all my single
Walahi walahi it’s not simple
So when I get money all of them go fit to mingle
Kirikata I no get power
Na calamity dey make person dey sour
I know say me I no get power
And when I get raba I go get all of the power
If I do mistake get money
People go sabi who I be
If I do mistake get money
People go sabi who I be
For this zanga
Sika yɛ mogya, that be why we hustle
Money slow to enter, money quick to go eh
Mese mese
Sɛ wo sowu somi a ponasi se sɛ sika ɛnkyɛ oh
Yabrɛ abrɛ abrɛ (Yabrɛ abrɛ abrɛ e, hwehwɛ)
So be careful what you do with your money when it comes
It could be good it could be bad o money o
Money money
If I do mistake get money
People go sabi who I be
If I do mistake get money
People go sabi who I be
For this zanga
If I do mistake get money (Doctor)
People go sabi who I be
I go dey spend, I go dey gaza oh
I go dey spend everyday I go dey gala o
I go dey spend, I go dey turn out
Until the money come until the money come