No Dey Form, is a brand new single released on 8 July 2022 by an Extremely gifted Nigerian singer, songwriter, and “Big Thug Boys,” crooner AV. And this amazing audio and lyrics is available for download.
In addition, this wonderful song comes after “Jiggy,” his previous delivery.
Additionally, you shouldn’t miss out on this amazing hit song.
Therefore, there is a significant probability that you are familiar with the most recent strange hits if you listen to music.
Listen up below!.
DOWNLOAD
LYRICS
Hmm hmm hmm hmm
Omoge no dey form for me
No dey form for me
Form for me hmm
Omoge no dey carry body
No dey form for me
Hmm
Hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm hmm
This your miracle na spectacle
I don dey lost
My head dey hot
You steal my heart for this rendezvous
I want your love
Wetin I go do
Omo ijo e (ijo)
Angelina kojo (kojo)
Omo you drink pass toro (toro o)
Body wey high pass igbo (igbo o)
Ahh omo you know (you know)
You know oh
I can change your story
Ah ahh ah (ahh)
Omoge no dey form for me
No dey form for me
Form for me ee
Omoge no dey carry body
No dey form for me
Hmm
Hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm hmm